Dataset Viewer
Auto-converted to Parquet
eng
stringlengths
4
439
pcm
stringlengths
5
447
Jehovah , who gave that perfect law , knows best the things humans need in order to be completely happy and satisfied .
( Jas . 1 : 25 ) The correct law come from Jehovah . And na im know wetin go really give us happiness and make our mind come down .
The book Pillars of Faith - American Congregations and Their Partners states : " For Jehovah 's Witnesses , the missionary focus overwhelms all other concerns . "
( Mark 13 : 10 ) Hear wetin one book , Pillars of Faith - American Congregations and Their Partners , talk . E sey : " Jehovah Witness people no dey take this preaching work play .
Thus , by your loyal obedience , you are , in effect , giving Jehovah something that he considers precious , and he finds profound joy in this .
( Prov . 27 : 11 ) So , if you dey do wetin Jehovah want and you no leave am , you dey give Jehovah something wey e like , wey dey make belle sweet am .
( a ) What blessings do we now receive from Jehovah ?
( a ) Which better things Jehovah dey use Jesus sacrifice do for us now ?
* It also thickens the mucus at the cervix , thus creating a barrier to sperm moving from the vagina into the uterus .
* When man sperm enter inside woman body , e get where e go pass ( cervix ) before e reach where pikin dey grow for woman belle .
10 , 11 . ( a ) What illustration could you use to help your child build faith in God ?
10 , 11 . ( a ) Which example you fit use help your pikin make e get faith ?
In the latter case , Asa relied on his own wisdom and bribed King Ben - hadad of Syria to attack Baasha .
16 : 1 - 3 ) E trust imself , so e do wetin dey im mind . E go bribe Ben - hadad wey be Syria king make e help am fight Baasha .
Yes , he takes notice of the trials you face , and he can give you the strength to endure each one of them .
37 : 18 ) True true , Jehovah know all the problem wey you dey face , and e fit give you the power to bear all of dem .
And the more we show our sincere respect for these hardworking overseers , the more we add to their joy . - Heb .
5 : 12 ) And the more we dey respect dem , the more dem go dey happy to do the work . - Heb .
When Joseph shared this divinely inspired interpretation , he took advantage of the opportunity to explain his own situation .
After Joseph explain give am finish , Joseph come tell am about wetin happen to am .
And see what you can do to " wrestle , " or contend , for Jehovah 's blessing .
And see wetin you go fit do so that you go fit fight make Jehovah bless you .
The principal reason should be your desire to imitate and glorify the Source of love and compassion , Jehovah God .
And we still want make people praise am . We know sey na Jehovah be the number one example of person wey get love and wey dey pity for people . ( Prov .
Another test of our modesty might come when decisions are made .
Another thing wey fit make am hard for us to know where to do reach , na when we dey choose wetin to do .
I enjoyed serving as a vacation pioneer ( now called an auxiliary pioneer ) during yearly school breaks .
Anytime wey school dey holiday every year , I like to dey do vacation pioneer ( wey we dey call auxiliary pioneer now ) .
Ribeiro left home when he was in his teens and in time began working in a paper - recycling plant , where he was exposed to pornographic materials .
As time dey go , e start to work for one place wey dem dey use paper wey people no need again . Dem dey use the paper make another thing . Na from there e start to dey look naked people picture .
As this system nears its end , we can expect the pressures of life to increase .
As we dey near the time wey this world go end , the truth be sey , things go dey hard more more .
As a result of the adjusted rendering of the term asher , the psalm now reflects David 's well - founded hope that after God delivered the nation of Israel from its enemies , He would bless the people with happiness and prosperity .
Because of the new way wey dem take translate the word asher , the chapter come agree with the better hope wey David get . David get hope sey after God save im people from their enemy hand , God go bless dem with plenty things , and dem go happy . ( Lev . 26 : 9 , 10 ; Deut .
Further , according to his own written Word , " he loves righteousness and justice . " - Ps .
Bible still let us know sey e dey sweet Jehovah to judge well and to do wetin correct . - Ps .
Later in the same psalm , we read : " The righteous will possess the earth , and they will live forever on it . "
Bible still talk sey : ' Na good people God go give this earth , and dem go stay there forever . ' ( Ps .
How good it is that you have your goal clearly in mind - finding the bus that is going to your chosen destination !
But , since you don already get where you dey go for mind , you think sey you go confuse ? So , e good to know where you dey go !
However , the Jewish captivity does not appear to be a prophetic type of what happened to Christians .
But , that one no mean sey Bible use wetin happen to the Jews show wetin go happen to Christians .
However , those servants of God did not allow such normal aspects of life to become the center of their lives .
But , that one no mean sey Paul and other Christians for im time let the normal things for life come be the main thing for their life .
Instead , why not stimulate your child 's imagination ?
But , you no think sey e go better to help your pikin use im brain ?
But how well - founded are the moral standards of someone who refuses to acknowledge our loving Creator as the One who sets the standards of right and wrong ?
But if person no dey follow wetin Jehovah talk , e fit choose wetin go put am for serious trouble . ( Isa .
But at least we did not have to haul rocks endlessly back and forth , a sadistic torture that broke the bodies and minds of many unfortunate prisoners .
But that one better pass to dey carry big big stone up and down . This punishment dey suffer person , e dey kill body and many prisoner no like am .
However , the only thing he should have hoped for was to receive what Jehovah promised him : " I will let you escape with your life . "
But the only thing wey e suppose put for mind na wetin Jehovah promise am , sey : ' I go let you run comot with your life . '
Nevertheless , we endured our grief , confident that nothing - not even death - can separate Daniel from Jehovah 's love .
But we endure the pain . And we dey sure say nothing go make Jehovah forget Daniel , even death .
It referred to a garrison of troops that was assigned to guard a fortified city in ancient times .
Dem dey use am talk about group of soldier wey dem send go protect place .
It is in vain that they keep worshipping me , for they teach commands of men as doctrines . "
Dem dey worship me for nothing , because dem dey teach wetin people talk . ' ( Matt .
Knowing the facts and grasping that a resurrection had occurred , they " were comforted beyond measure . " - Acts 20 : 7 - 12 .
Dem know sey the boy die , and Paul bring am come life again . This one really make everybody mind come down . - Acts 20 : 7 - 12
Still , persecution did not stop the expansion of true worship .
Dem still send am go another place for five years .
Are we not grateful , then , to have the modern - language New World Translation of the Holy Scriptures ?
Dem use simple English wey people dey speak today write am . E no sweet you sey we get this kind Bible ?
Keep your life simple and uncluttered . - Luke 12 : 15 .
Dey live simple life and no dey gather plenty property . - Luke 12 : 15 .
The Bible associates godly love with joy , peace , patience , kindness , goodness , faith , mildness , and self - control .
E dey make dem happy , get peace , dey patient , get better mind , and dey do good . E still dey help dem get faith , dey sofri do things and dey sabi control theirself . ( Gal .
Tertullian , a second - century writer , quoted non - Christians as saying : " They love one another . . .
E talk say : " They love each other . . .
He explains : " It was a struggle for me to strip off my old personality .
E talk sey : " E no easy for me to pull my old character comot . The Bible verse wey help me na Isaiah 55 : 7 .
Satan 's tempting promise - " your eyes will be opened and you will be like God , knowing good and bad " - proved to be irresistible for Eve .
Eve follow wetin Satan talk when e sey : " Una eye go open and una go be like God , come sabi wetin good and wetin bad . "
Throughout this period of test , faithful Bible Students had been " watching the Lord 's leading , . . . praying at all times for the Father 's guidance . "
Even as things no easy , the brothers wey put mind for God work still dey do wetin God talk and dem no stop to pray make Jehovah their Papa show dem way .
For instance , to calm a crying child , a sentimental parent may cater to the child 's every whim .
For example , when some papa and mama see sey their pikin dey cry , dem go do anything wey the pikin want make e no cry again .
For a time , I worked in the Service Department and as an instructor in a number of the schools .
For small time , I work for Service Department and I teach for many of the school .
While there , he freely associated with his Gentile brothers .
For there , e dey do things with brothers wey no be Jew .
In these two articles , we will see how Jehovah fulfills his role as " our Potter " and what we must do in order to be like soft clay in his hands .
For this two topic , we go see how Jehovah dey do im work as the ' Person wey dey mold us ' and wetin we go do so that we go be like soft clay for im hand .
But how do we feel when we return ?
How body dey do you when you come back ?
How can we determine if our love of God is being eclipsed by love of self ?
How we go take know if we don dey love ourself pass God ?
Back in 1952 , a KGB officer had told Maria : " Renounce your faith or face ten years of imprisonment .
I remember sey for 1952 , one police officer tell Maria sey : " Talk sey you no be Jehovah Witness again , or you go stay prison for ten years .
For success in marriage , each mate must accept personal responsibility and obey Jehovah .
If husband and wife want make their marriage work , make dem dey do wetin Jehovah want .
Being modest does not mean that we should never reach out for or accept additional privileges of service .
If person want do more work for Jehovah organization , that one no mean sey na oversabi .
First , his brothers sold him into slavery when he was about 17 years old .
Im brothers sell am give people as slave when e dey around 17 years .
He added that we should do so " in love . "
Instead , e sey make we " dey take love " bear am .
TRY to imagine the difficult and tiring battle between the Israelite soldiers , led by Judge Gideon , and their enemies .
JUDGE GIDEON and Israel soldier wey dey with am , pursue Midian people and all their soldier .
The steadfast example set by Jacob and Rachel no doubt had a powerful effect on their son Joseph , influencing how he would handle tests of his own faith .
Jacob and Rachel show Joseph their pikin better example . And this one help Joseph fit face the problem wey e later get .
Jehovah 's Witnesses continue to deliver that message , using methods that Jesus and his disciples used .
Jehovah Witness people still dey preach that message .
Jehovah 's people have always looked forward to being with one another .
Jehovah people dey always want dey together .
Jesus often used illustrations , which stimulate thinking , appeal to the heart , and aid the memory .
Jesus use example well well when e dey teach .
Identify your actual needs
Know wetin you really need
Today , as we approach the new world , our faith is being tested .
Like that time , paradise don near and we dey get wahala wey fit shake our faith .
Knowing the consequences of Adam 's decision should move us to use our freedom responsibly and within the limits set by Jehovah .
Make we let Jehovah tell us where we suppose do reach .
What confidence can a repentant Christian have ?
Many people wey dey serve Jehovah today don repent from the bad thing wey dem do .
Brother Russell 's public talk in Belfast drew 450 locals , about 100 of whom had to stand because of a lack of room .
Na 450 people for Belfast listen to the talk wey Brother Russell give for there . About 100 of dem stand because dem no see seat sitdown .
So virtually everyone who wants to understand God 's Word must read a translation of it - even those who know modern - day Hebrew or Greek .
Na im make , anybody wey want understand Bible must read the one wey dem translate . Some people dey think sey e go good to learn the Hebrew and Greek wey dem take write Bible .
That is why I regularly set aside time to study the Bible and other publications in my mother tongue . "
Na im make I dey arrange time to study Bible and other publication for my own language . "
Our problems may seem to overwhelm us at times .
Na so e be sometimes , when we get problem full ground .
Personality - the unique set of traits that each of us has and that varies from one person to another - can make for rich friendships .
Na so e go still be , if we get the character wey the spirit dey help us get .
We got married that same day .
Na that same day we marry .
As a result , Jehovah passed judgment on him in these words : " As surely as I am alive , . . .
Na this one come make Jehovah tell am sey : ' As far as I dey alive , you go die for Babylon .
That allowed time to converse beyond just saying a simple greeting .
No be just to greet dem . This one give us time to know dem . "
It is common for people to be proud and boast about their race , tribe , culture , city , or country .
No be new thing to see people wey dey carry shoulder up and people wey dey mek mouth about their tribe , country , village , or where dem come from .
Insight on the Scriptures , Volume 2 , explains that , in the Bible , wisdom includes " the ability to use knowledge and understanding successfully to solve problems , avoid or avert dangers , attain certain goals , or counsel others in doing so .
One of our book wey be Insight on the Scriptures , Volume 2 , explain wetin e mean for person to get sense as Bible talk am . E sey " person wey get sense dey fit use wetin e know and wetin e understand take handle problem well . E go fit still help am comot im head from wahala , do wetin e get for mind to do , or advice other people to do am . Person wey no get sense no fit do all this things . "
People around the world are demanding more freedom .
People for the whole world want freedom .
A modest person is keenly aware that he can and must be in constant communication with his loving and almighty Father .
Person wey no dey do oversabi know sey e suppose pray to Jehovah everytime .
Rehoboam must have found the atmosphere in Israel thick with tension .
Problem dey Israel that time .
If deprived of sufficient water , a once healthy plant will eventually die .
Real flower need water every time so that e go grow well but if we no dey give am water as we suppose , e go die .
Rather than watching out for their Master , they gave in to the urge of their flesh and went to sleep .
So , instead make dem do wetin Jesus tell dem , their body wey don weak come make dem sleep .
By all means , then , in imitation of our brothers in the past century , let us do all we can to help them get free !
So , make we use all our mind and power help dem come out to show sey we dey do like our brothers and sisters for World War I !
However , I was curious and asked questions , so she studied with me when my father was out of the house .
So my mama come dey study Bible with me anytime my papa comot for house .
How , then , can we handle occasions when one of God 's servants says or does something that hurts our feelings ?
So wetin we go do if brother or sister for congregation talk or do wetin vex us ?
Faithful Israelites knew and worshipped only one God - the God of their forefathers Abraham , Isaac , and Jacob .
Some of Israel people dey serve only Jehovah - the God wey their papa - papa Abraham , Isaac , and Jacob serve .
At times , only a person 's own heart grasps the full depth of the emotional pain , and it may be difficult for him to voice his innermost feelings .
Sometimes , na only person know how something dey pain am reach . To even talk am come out , fit be wahala . Bible talk sey : ' Na only person know wetin dey pain am for mind .
Have faith that the ransom offers you the hope of eternal life .
Still get am for mind sey Jesus sacrifice go make you get life wey no go end .
Isolate and explain key portions of a passage
Talk the main point for the verse and explain am
What decisive action did the Bible Students take , showing that they understood the need to separate themselves from false religion ?
That church na part of Babylon the Great . - Read Revelation 17 : 1 , 2 . Wetin the Bible Students do wey show sey dem want comot hand from fake religion ?
A century later , The Watchtower identified the antitypical city of refuge as " God 's provision for protecting us from death for violating his commandment about the sanctity of blood . "
The Watch Tower still talk sey , Jesus go help or protect that person if e get faith . After hundred years , another Watchtower come talk sey the city mean wetin God don arrange for our time to protect person wey kill somebody .
In this he is described as ' small in size , bald - headed , bandy - legged , well built , with eyebrows meeting ; rather long nosed . ' "
The book talk sey Paul ' short , e no get plenty hair for head , e get bow leg , e get muscle , e eyebrow near each other , and e nose long . '
The chairman announced that during this important session , anyone was free to leave , but no one would be allowed to reenter the hall .
The chairman talk sey when that morning program don start , anybody wey want comot fit comot , but dem no go allow am enter the hall again .
The Christian disciple James pointed out the key to finding true happiness and satisfaction .
The disciple wey im name na James , talk wetin we go do to really dey happy and enjoy life .
In fact , it is a vital part of the " good news of the Kingdom . "
The truth be sey , e dey among the ' good news about God Kingdom ' wey we dey preach . ( Matt .
Background information of this nature may bring to light lessons that are not immediately obvious .
This kind question fit help us sabi some things wey no easy to quick know .
This article will consider why and how we benefit from honoring Jehovah with our valuable things .
This topic go talk about why we dey gain when we use the better things wey we get take support Jehovah work .
If you are going to be an effective teacher , God 's Word must first be in your heart ( See paragraph 17 )
To teach your pikin well , wetin dey Bible must first dey your mind ( Check paragraph 17 )
We can all have a share in the great teaching campaign that Jehovah is having done today .
Today , Jehovah dey help people for everywhere learn about am . All of us fit join hand do this work wey dey make people come serve Jehovah .
You husbands , keep on loving your wives and do not be bitterly angry with them .
Una wey be husband , make una continue to dey love una wife and make una no dey over vex for dem .
We regularly engaged in the house - to - house ministry as a family . - Acts 20 : 20 .
We dey always go preaching together . - Acts 20 : 20 .
Are we doing all we can as zealous Kingdom publishers ?
We dey do everything wey we fit do to preach well well ?
They are focused on accumulating wealth or on holding on to what they have .
Wetin dey their mind pass na how to gather plenty money , or to keep the one wey dem don already get .
His words and teachings were a source of refreshment to his listeners .
Wetin e teach people dey make their mind come down .
Why can all of us have a fruitful ministry ?
Wetin make us believe say Jehovah de happy as we de preach ?
What must parents do if they want to be truly effective in molding their children ?
Wetin papa and mama go do to fit mold their pikin well ?
Why should we expect Jehovah 's worshippers to be organized ?
Wetin show sey Jehovah want make im people dey do things well ?
How do we benefit from following God 's laws ?
Wetin we go gain if we de follow law for Bible ?
If we fall short of upholding God 's sovereignty , what should we do ?
Wetin we suppose do if we make mistake ?
End of preview. Expand in Data Studio

English-Nigerian Pidgin Parallel Dataset

This dataset contains parallel sentences in English and Nigerian Pidgin (Nigeria).

Dataset Information

  • Language Pair: English ↔ Nigerian Pidgin
  • Language Code: pcm
  • Country: Nigeria
  • Original Source: OPUS MT560 Dataset

Dataset Structure

The dataset contains parallel sentences that can be used for:

  • Machine translation training
  • Cross-lingual NLP tasks
  • Language model fine-tuning

Citation

If you use this dataset, please cite the citation guide of the original OPUS MT560 dataset.

License

This dataset is released under the Creative Commons Attribution 4.0 International License.

Downloads last month
34

Collection including michsethowusu/english-nigerian-pidgin_sentence-pairs_mt560